16 Types of Student You Will Find In Crawford Lecture Hall

16 Types of Student You Will Find In Crawford Lecture Hall

Share ur comments @crawfordreps

Osas4s@yahoo.com

08130204940

If ur name is here,plz dnt pick a fight,its just 4 fun.+ after readn dz,suggest sm1 4 each of dem.

Where do u belong? 

1. THE GOOD LISTENERS: These ones dey listen an jot down notes well.. dey are always found in d front.(Petit I ci u)

 

2. THE ON-LOOKERS: Dese one cannot be rilly classified as good-listeners.. cos dey just look at d lecturer, so confused.. weda d lecturer is speakin gibberish or mumbo jumbo dey just keep lookin. and dats how dey keep looking till exam finish..(Oya balogun seun)

 

3.THE PHOTOCOPYING TEAM: Oh my! dese pple knw demselves.. dey are always found saying abeg i no get strent to write.. do make i photocopy. This set of pple can photocopy anytin on paper.dey dnt care dey just photocopy. If u no hol ursef well, dem go photocopy u join.(Florence na u ooo)

 

4.The THIS MAN TOO FAST clique: These students are damn slowww.. if d lecturer tries to fasten up note callin abit..dey just hands down and join d onlookers.(Wale oya swear 4 me)

 

5.THE PERPETUAL LATECOMER: These are d pple who enjoy and derive pleasure comin to class afta lecture has started.. dey just like sneakin-in and I begin to wonder y d sneaking, didnt u pay skul fees? Abi no be u get d admission neh?.( Shut up I knw I belong here,amebo oshi,tomi,kike my dear patners)

 

6. THE SLEEPERS CONGLOMERATE: This group can sleep for Africa, they sleep without fear or favour, dey just find one nice spot to receive breeze and 30mins into d lecture, dey are off.(Olamidehhhhhhhhhhhh)

 

7. THE PEN BORROWERS: Weda dem be students abi dem be non-learning students I dnt just undastand.. dese pple can neva hav biro, dey keep borrowing till dia bag is full of biros.(Kike u no dey get biro 4 ur life,chai!)

 

8. THE ARGUEMENT LORDS: These group of pple are just lookin for how to start a controversy.. dey just love to argue.. funny thing is dah dey might not be intelligent according to book-wise ooo.. buh wen it comes to arguments u can neva win dem.. see talent.(Ini obong I love u too)

 

9. THE QUESTIONNAIRES: Chei dese pple can ask useless questions ehh.. sometimes d lecturers get frustrated and feel like punching d student.. u can imagine sumbody asking sir, the slaves in the plantation, were dey allowed to eat d plantain?(Williams awayu?)

 

10. THE ABSENTEE STUDENT: Wah can I say.. these pple neva attend class buh dia names are always in d attendance and dey always write test.. ghost students.(Yemisi pol.sci)

 

11. THE NOISEMAKERS: These ones are different from dargumentists in dat.. d arguers hav points buh dese one jux make noise randomly and keeps disturbing d klass.(Chichi,debby,adeola wetin dey suuuuuppp)

 

12. THE FASHIONISTS: All dey pray for is pple to look at dem and WOW.. Dey hav d latest dress in Vogue.. dey wear different cloths evryday.. and we wey dey repeat cloth go jux hang oneside..(Tolani na play ooo)

 

13. THE FIGHTERS: Anyway all na work of the devil.(Marketer bawo ni?)

 

14. THE NO-TIME STUDENTS: These ones always hav sumtin to do sumwea.. dey jux want d lecture to finsih so dat dey can go shap shap.(Asumah na u)

 

15. THE ENGLISH CORRECTION OFFICERS: They may not be listening ooo.. buh wen d lecturer makes one single English error.. Gbam! Work don start bdat.(Florence God dey ooo)

 

16. THE AMEBOS: Dia own na to observe anything wey dey happen and dem no dey keep dia mouth shut.(Balopolsci).

Werin u feel na?

Comments

Popular posts from this blog

NAUGHTY THINGS CRAWFORD STUDENTS DO IN THE HOSTEL WHEN BORED! !

A NEW VICE-CHANCELLOR FOR CRAWFORD UNIVERSITY

ICH'S PRESIDENT: "THE VISION IS TO CONTINUE FROM WHERE MY PREDECESSOR LEFT OFF AND PLAN TO ACTUALLY MAKE IT BIGGER"